call of duty lyrics

Call Of Duty Lyrics

Oya, oya, drink drink gari
Whether your brain go calm down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
So me go end it with you
So many other guys wan chill with you

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

I’ll be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty
(She thinks all I want is)

She think all I want is sex and it doesn’t make her upset
Girl you have to bring your friends ’cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten, so we have to leave by then
Who I be dem no get idea, ’cause I no dey too show myself

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be make I use ninja
Baby ma bami ja

Inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty

Timmyjay on the track

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top